Zealnet 2012-03-23 12:51:46he no dull,,,,, men just dey busy with real life matters... Make schools dey vacation... U go see groove for here
Fejis 2012-03-23 16:04:07Things have really changed here man.. I remember wen dis site was hotter dan hell fire even durin school period.. Da year, we dey inside class dey browse wapspell at dsame time coz dere was so much fun wit funny n noty guys around as well as sweet chics wey dey make us yori yori.. My guy u no wot am talkin abt lol.. Den suddenly, dem kon dey jealous our swaggs bcos we were planin 2 take ova like Julius Ceaser.. Dem begin ban all d cabal startin wit their leader.. Now the cabal are gone and d place kon dull like desert.. Anyway lets hope d cabal will be back soon 2 make here alive again OR ELSE..