NEXTON01 2010-08-04 15:29:51. . .It taks tw0 or m0re to MINGLE
one fit GINGLE
plenty bush nahim f0rm JUNGLE
gentleman must dey HUMBLE
na only buddy dey snd BUBBLE
to avoid an0da man TROUBLE
if u c0mplain na GRUMBLE
na best track b hit SINGLE
fast brain b lyk GO0GLE
wahala pers0n must FUMBLE
triangle self na ANGLE
no bird str0ng reach EAGLE
beta party go mak u BUBBLE
ashawo wey no get husband na stil SINGLE
anytin wey b two na D0UBLE
u sabi evrytin no mean say u CAPABLE
topic must change bc0z we no dey STABLE
ur village no get light bcoz una no fit buy CABLE
all diz tins dey 4 inside BIBLE
abeg mak i st0p here bc0z f0od neva dey 4 ma TABLE. . .