wapSPELL.com
Friends, Downloads, Info - mobile!
Online Movie And Live Tv @ LiveTube.Mobi - ad
9ja Nor Dey Carry Last
TOPIC id: 61859
Replies: 0 - Views: 158
57594 Clinton 2010-09-25 01:09:58

Abeg 9ja una 2 much.africa forumz is 4 all africanz but na only 9ja dey rock and roll...Abeg all 9ja una 2 much make una clap 4 una self but 1 small problem dey ground..Why we 9ja brotherz go dey fight and quarrel ourselvez?


Dat 1 kurang and konvict them be cat and rat..them nor them agree once...then otheq 9ja guyz go dey post topic and fight our self..e bad o..,...

Online Movie And Live Tv @ LiveTube.Mobi - ad
Share this topic
SMS, Email, Tweet, Facebook
Related topics
- Africa lets chat-Pigin English
- Just Passing
- Anoda abeg una
- WHO TREK PASS???
- 9JA CHURCH
- SAME GIRL
- SHEY NA LIE???
- NIGERIAN UPDATES
- 9JA @ 50, DATES BAK??
- What is d purpose of Wapspell